We don dey hear now say Manchester United smallie, Mason Greenwood fit switch from England national team begin play for Jamaica because as e be now, ego dey very hard for am to ever play for England again. This na because of all the attempted rape charges wey him girlfriend been nak for him head and although court don dismiss the case, him reputation don already damage and that kid person no fit play for big club or big country like Manchester United and England again. Which is why United send am go exile for Getafe and now England national team go send am go Jamaica where him papa come from.

Mason Greenwood to Jamaica, shay da wan make sense abi make dem send am come exile for Naija?

image