Pesin wey no see rice chop for wedding, decoration no dey fine for im eye