My naija people look at south Africa police and road safety uniforms 😂😅😅😅😅😅😅😅😅🤣😂😂😂😂😝😝😂😅😅 abeg no be Nigeria prisoner dey wear this cloth?

image