I'm a righteous man I talk too much but I don't like people talking back at me
Recent Actualizat
-
Every night u dey pray to God for good husband. I enter your inbox, you reject me...You know who send me?Every night u dey pray to God for good husband. I enter your inbox, you reject me...You know who send me?🤨Vă rugăm să vă autentificați pentru a vă dori, partaja și comenta!
-
You self reduce night food make crop top fit youYou self reduce night food make crop top fit you 💔😂😁
-
Make I borrow you 500k to pay your house rent? Me weh my house rent na 20k I be mumuMake I borrow you 500k to pay your house rent? Me weh my house rent na 20k I be mumu 💔😂😹
-
Once in a while try dey call your ex the werey fit think say Yhu are broke to afford airtimeOnce in a while try dey call your ex the werey fit think say Yhu are broke to afford airtime 💔😹
-
Na girlfriend wey get money dem dey called "MAMA" the ones without money are called "babe"Na girlfriend wey get money dem dey called "MAMA" the ones without money are called "babe" 💔😩😂
-
I will not accept you as you are! Me weh dey work on my self no de crazeI will not accept you as you are! Me weh dey work on my self no de craze 💔😁😂
-
Na from romor I hear say my babe don break up with meNa from romor I hear say my babe don break up with me💔😭😂
-
Another person go do me back keh? Another person fit come make I still do am wetin I do youAnother person go do me back keh? Another person fit come make I still do am wetin I do you 💔😁😉
-
I have nothing doing
My work is to be commenting and liking people post so they can gain more points
Let's follow everyone so we can push everyoneI have nothing doing 😂😁 My work is to be commenting and liking people post so they can gain more points 😉 Let's follow everyone so we can push everyone 🙏 -
So after viewing all the nonsense I post on social media, Yhu still have a crush on me...
People look for heartbreak on their own
So after viewing all the nonsense I post on social media, Yhu still have a crush on me... People look for heartbreak on their own 💔😂 -
The energy weh I carry put for love, if I use am learn tailor I for don do freedomThe energy weh I carry put for love, if I use am learn tailor I for don do freedom 💔😂
-
I don cast for church, dem no de carry holy communion reach my side againI don cast for church, dem no de carry holy communion reach my side again 💔😩😓
Mai multe povesti