Am God's master piece👌
A woman king 👑 and more.
Am made for it.
  • 38 Beiträge
  • 6 Fotos
  • 0 Videos
  • Fashion designer am Benue state
  • Lebt in Makurdi
  • Von Anambra state
  • Von 2005-2006 112 am AAUA
    Class of 300l
  • Female
  • Single
  • anschliessend 8 people
Search
Jüngste Beiträge
  • See the way am laughing and posting funny stuff ehhn
    If u see me for real life in no funny oo🤣🤣
    Cuz Nigeria don shape me.
    See the way am laughing and posting funny stuff ehhn If u see me for real life in no funny oo🤣🤣 Cuz Nigeria don shape me.
    Haha
    Love
    6
    1 Kommentare 0 Anteile 43 Ansichten 0 Vorschau
  • If I tell you what i want to eat now ehn..
    You sef go laugh on my behave .
    Burger and 🍕 pizza.
    I don't mind if u want to buy for me oo😂😂
    If I tell you what i want to eat now ehn.. You sef go laugh on my behave . Burger and 🍕 pizza. I don't mind if u want to buy for me oo😂😂
    Like
    Haha
    Love
    5
    0 Kommentare 0 Anteile 40 Ansichten 0 Vorschau
  • I am the only Chioma that Davido our 001 marry oo
    So na me be 002
    You guys should accord me that respect 😅
    It's not easy to be 002 abeg.
    This one na chioma wey short.
    I am the only Chioma that Davido our 001 marry oo So na me be 002 You guys should accord me that respect 😅 It's not easy to be 002 abeg. This one na chioma wey short.
    Haha
    Like
    Love
    6
    0 Kommentare 0 Anteile 43 Ansichten 0 Vorschau
  • Back then in secondary school 😆
    Na guys wey dey play football we dey crush on.
    But now we don wise 😅
    Some of them na the football be their career.
    Please they should not come for me oo 🤣😆
    Back then in secondary school 😆 Na guys wey dey play football we dey crush on. But now we don wise 😅 Some of them na the football be their career. Please they should not come for me oo 🤣😆
    Like
    Yay
    5
    0 Kommentare 0 Anteile 39 Ansichten 0 Vorschau
  • Let's make Valutok fun🥹


    So tell me one thing nature didn't give you.
    1 Height
    2 Beautiful face
    3 Dimples
    4 Pink lips
    5 Curvy body
    6 Broad voice
    7 Handsomeness
    8 Bow legs
    9 Long hair
    10 Hairy skin
    11 Gap teeth
    12 Money 🤑😂
    Let's make Valutok fun🥹 So tell me one thing nature didn't give you. 1 Height 2 Beautiful face 3 Dimples 4 Pink lips 5 Curvy body 6 Broad voice 7 Handsomeness 8 Bow legs 9 Long hair 10 Hairy skin 11 Gap teeth 12 Money 🤑😂
    Like
    5
    3 Kommentare 0 Anteile 34 Ansichten 0 Vorschau
  • If u hate me
    That's your cup of tea. 😏 I don't care
    Cuz everyone are fighting for their race .
    Someone is out there hating on you
    If u hate me That's your cup of tea. 😏 I don't care Cuz everyone are fighting for their race . Someone is out there hating on you
    Like
    Love
    4
    1 Kommentare 0 Anteile 43 Ansichten 0 Vorschau
  • My fellow ladies please be careful with pickup lines from guys oo😂😂
    They don give me one pick up now now
    But ee no enter body.
    Some of them will waste your time
    My fellow ladies please be careful with pickup lines from guys oo😂😂 They don give me one pick up now now But ee no enter body. Some of them will waste your time
    Like
    5
    0 Kommentare 0 Anteile 30 Ansichten 0 Vorschau
  • Is it just only me that haven't learnt The national anthem abi we are plenty??😂😂😂
    Ahh as it is like this
    That is my assignment 🙄😅
    Oh chim
    Some lecturers ehn
    Is it just only me that haven't learnt The national anthem abi we are plenty??😂😂😂 Ahh as it is like this That is my assignment 🙄😅 Oh chim Some lecturers ehn
    Like
    3
    2 Kommentare 0 Anteile 32 Ansichten 0 Vorschau
  • I learnt something that no one is bigger than death 🥺
    So while you're still alive create memories and be happy.
    Cuz if u die no waking up oo
    Ahh
    I learnt something that no one is bigger than death 🥺 So while you're still alive create memories and be happy. Cuz if u die no waking up oo Ahh
    Like
    Love
    5
    0 Kommentare 0 Anteile 32 Ansichten 0 Vorschau
  • If you go to Makurdi,harlots junction don close oo😆🤣😂
    The governor the give them back to back 😅
    In no gree for them oo
    So their new way of harlots na inside supermarket.
    Na to arrange better aggressive security guard through you out.
    NONSENSE 😆
    If you go to Makurdi,harlots junction don close oo😆🤣😂 The governor the give them back to back 😅 In no gree for them oo So their new way of harlots na inside supermarket. Na to arrange better aggressive security guard through you out. NONSENSE 😆
    Like
    Love
    5
    0 Kommentare 0 Anteile 29 Ansichten 0 Vorschau
  • I keep to my words
    Follow me
    And I'll do same😊
    If am not online drop a message and I'll follow you when am back.
    I keep to my words Follow me And I'll do same😊 If am not online drop a message and I'll follow you when am back.
    Like
    Love
    2
    0 Kommentare 0 Anteile 29 Ansichten 0 Vorschau
  • Am looking for any empty 30k 😭😂😂
    If u get please borrow me
    If I travel abroad by God's grace I go pay you back.
    I believe I'll travel
    Am looking for any empty 30k 😭😂😂 If u get please borrow me If I travel abroad by God's grace I go pay you back. I believe I'll travel
    Like
    2
    0 Kommentare 0 Anteile 31 Ansichten 0 Vorschau
Mehr Artikel