No matter what you do in this life please don't march a soldier whether intentionally or by mistake because it takes a soldier 3 days to shine his boot to be sparkling like this one...

Na so I take collect slap the other day for army barrack, mumu me I come get mind dey ask am whether na this small March wey I march am make him slap me like that 😄😄 . Before I go know I just dey collect slap from left right center.
My people I just dey Wake up now dey see myself for hospital o. Abeg I need milk am not seeing well, make una help me😔

image