Person wey finish primary school, finish university, complete NYSC, come dey abuse Chelsea say dem spoiled ticket for am😭😅