Breaking!!! London Heathrow Airport na di busiest airport for Europe and e don dey closed all day on Friday 21 March, 2025.
Dis na sake of a large fire wey break out for nearby electrical substation, but di cause of di fire no dey known.
Na at least 1,351 flights to and from di airport for west London fit dey cancelled, according to flight tracking website Flightradar24.
Di airport tell passengers say make dem no travel “under any circumstances” sake of say disruption fit dey.

Di airport tell passengers say make dem no travel “under any circumstances” sake of say disruption fit dey. đ