Small zobo wey people dey manage take guide, some restaurants don give am new name say na “Hibiscus Velvet Elixir” come increase am reach 25k. Las las na still sugar dem go pack full am. If person talk now, dem go say I no be their target audience 🙄

Since dem change okrika name to "thrift", the price no gree come down again. Now na Zobo dem wan change the name. Sha na to dey use my hand run am for house oo.
Small zobo wey people dey manage take guide, some restaurants don give am new name say na “Hibiscus Velvet Elixir” come increase am reach 25k. Las las na still sugar dem go pack full am. If person talk now, dem go say I no be their target audience 🙄 Since dem change okrika name to "thrift", the price no gree come down again. Now na Zobo dem wan change the name. Sha na to dey use my hand run am for house oo.
Haha
2
0 Comments 0 Shares 110 Views 0 Reviews