You only live once
-
22 Articoli
-
2 Foto
-
3 Video
-
Vive a Lagos State
-
Dal Imo state
-
Female
-
Seguito da 2 people
Aggiornamenti recenti
-
As if breaking up with me wasn't enough, you still get mind carry all my styles go teach your new babeAs if breaking up with me wasn't enough, you still get mind carry all my styles go teach your new babe πππ0 Commenti 0 condivisioni 401 Views 0 Anteprima1
Effettua l'accesso per mettere mi piace, condividere e commentare! -
Money dey buy happiness oo
Not let anybody deceive you ooMoney dey buy happiness oo Not let anybody deceive you oo ππ0 Commenti 0 condivisioni 623 Views 0 Anteprima1
-
0 Commenti 0 condivisioni 426 Views 10 0 Anteprima1
-
I left home to feed home as I commot dem cook jollof rice chopI left home to feed home as I commot dem cook jollof rice chop ππ0 Commenti 0 condivisioni 492 Views 0 Anteprima
3
-
Got yaGot ya πππ€ͺ0 Commenti 0 condivisioni 499 Views 28 0 Anteprima
2
-
Smoker wey I wan advice don dash me 10k
More fire to your lungs bossSmoker wey I wan advice don dash me 10k More fire to your lungs π« boss πͺπͺπ8 Commenti 0 condivisioni 538 Views 0 Anteprima
7
-
4 Commenti 0 condivisioni 488 Views 49 0 Anteprima
6
-
Them fit dey use you guide make you think say you be main chick ooThem fit dey use you guide make you think say you be main chick oo ππ0 Commenti 0 condivisioni 558 Views 0 Anteprima
3
-
My boyfriend go leave me keh , you think say na 10k juju I use tie amMy boyfriend go leave me keh π, you think say na 10k juju I use tie am π0 Commenti 0 condivisioni 563 Views 0 Anteprima
4
-
Any argument wey go make me speak fluent English I no want am today AbegAny argument wey go make me speak fluent English I no want am today Abeg ππ0 Commenti 0 condivisioni 622 Views 0 Anteprima
4
-
You dey turn phone camera to impress me
Bruuuh I can't even differentiate a 12 promax from 15 promax unless you tell me
DodoyoYou dey turn phone camera to impress me π Bruuuh I can't even differentiate a 12 promax from 15 promax unless you tell me π Dodoyo πππ0 Commenti 0 condivisioni 506 Views 0 Anteprima
3
-
E get the kain yansh wey you go carry as a woman, you no go fit find true love,AjehE get the kain yansh wey you go carry as a woman, you no go fit find true love,Ajeh ππ4 Commenti 0 condivisioni 598 Views 0 Anteprima
5
Altre storie
Sponsorizzato