You only live once
Aggiornamenti recenti
-
As if breaking up with me wasn't enough, you still get mind carry all my styles go teach your new babeAs if breaking up with me wasn't enough, you still get mind carry all my styles go teach your new babe πππEffettua l'accesso per mettere mi piace, condividere e commentare!
-
Money dey buy happiness oo
Not let anybody deceive you ooMoney dey buy happiness oo Not let anybody deceive you oo ππ -
-
I left home to feed home as I commot dem cook jollof rice chopI left home to feed home as I commot dem cook jollof rice chop ππ
-
Got yaGot ya πππ€ͺ
-
Smoker wey I wan advice don dash me 10k
More fire to your lungs bossSmoker wey I wan advice don dash me 10k More fire to your lungs π« boss πͺπͺπ -
-
Them fit dey use you guide make you think say you be main chick ooThem fit dey use you guide make you think say you be main chick oo ππ
-
My boyfriend go leave me keh , you think say na 10k juju I use tie amMy boyfriend go leave me keh π, you think say na 10k juju I use tie am π
-
Any argument wey go make me speak fluent English I no want am today AbegAny argument wey go make me speak fluent English I no want am today Abeg ππ
-
You dey turn phone camera to impress me
Bruuuh I can't even differentiate a 12 promax from 15 promax unless you tell me
DodoyoYou dey turn phone camera to impress me π Bruuuh I can't even differentiate a 12 promax from 15 promax unless you tell me π Dodoyo πππ -
E get the kain yansh wey you go carry as a woman, you no go fit find true love,AjehE get the kain yansh wey you go carry as a woman, you no go fit find true love,Ajeh ππ
Altre storie