-
Feed de notícias
- EXPLORAR
-
Páginas
-
Grupos
-
Eventos
-
Blogs
-
Marketplace
-
Fóruns
You only live once
-
22 Publicações
-
2 fotos
-
3 Vídeos
-
Mora em Lagos State
-
De Imo state
-
Female
-
Seguido por 2 pessoas
Atualizações recentes
-
As if breaking up with me wasn't enough, you still get mind carry all my styles go teach your new babeAs if breaking up with me wasn't enough, you still get mind carry all my styles go teach your new babe 😭😭😂0 Comentários 0 Compartilhamentos 497 Visualizações 0 Anterior1
Faça o login para curtir, compartilhar e comentar! -
Money dey buy happiness oo
Not let anybody deceive you ooMoney dey buy happiness oo Not let anybody deceive you oo 😂😒0 Comentários 0 Compartilhamentos 692 Visualizações 0 Anterior1
-
0 Comentários 0 Compartilhamentos 519 Visualizações 10 0 Anterior1
-
I left home to feed home as I commot dem cook jollof rice chopI left home to feed home as I commot dem cook jollof rice chop 😭😂0 Comentários 0 Compartilhamentos 610 Visualizações 0 Anterior
3
-
Got yaGot ya 😂😝🤪0 Comentários 0 Compartilhamentos 577 Visualizações 28 0 Anterior
2
-
Smoker wey I wan advice don dash me 10k
More fire to your lungs bossSmoker wey I wan advice don dash me 10k More fire to your lungs 🫁 boss 💪💪😂8 Comentários 0 Compartilhamentos 611 Visualizações 0 Anterior
7
-
4 Comentários 0 Compartilhamentos 563 Visualizações 49 0 Anterior
6
-
Them fit dey use you guide make you think say you be main chick ooThem fit dey use you guide make you think say you be main chick oo 😭😭0 Comentários 0 Compartilhamentos 628 Visualizações 0 Anterior
3
-
My boyfriend go leave me keh , you think say na 10k juju I use tie amMy boyfriend go leave me keh 😂, you think say na 10k juju I use tie am 😂0 Comentários 0 Compartilhamentos 656 Visualizações 0 Anterior
4
-
Any argument wey go make me speak fluent English I no want am today AbegAny argument wey go make me speak fluent English I no want am today Abeg 😒😂0 Comentários 0 Compartilhamentos 710 Visualizações 0 Anterior
4
-
You dey turn phone camera to impress me
Bruuuh I can't even differentiate a 12 promax from 15 promax unless you tell me
DodoyoYou dey turn phone camera to impress me 😒 Bruuuh I can't even differentiate a 12 promax from 15 promax unless you tell me 😁 Dodoyo 😂😂😒0 Comentários 0 Compartilhamentos 599 Visualizações 0 Anterior
3
-
E get the kain yansh wey you go carry as a woman, you no go fit find true love,AjehE get the kain yansh wey you go carry as a woman, you no go fit find true love,Ajeh 😂😁4 Comentários 0 Compartilhamentos 682 Visualizações 0 Anterior
5
Mais stories
Patrocinado