-
Nieuws Feed
- EXPLORE
-
Pagina
-
Groepen
-
Events
-
Blogs
-
Marketplace
-
Forums
You only live once
-
22 Berichten
-
2 foto's
-
3 Videoâs
-
Woont in Lagos State
-
Vanaf Imo state
-
Female
-
Gevolgd door 2 people
Actueel
-
As if breaking up with me wasn't enough, you still get mind carry all my styles go teach your new babeAs if breaking up with me wasn't enough, you still get mind carry all my styles go teach your new babe đđđ0 Reacties 0 aandelen 410 Views 0 voorbeeld1
Please log in to like, share and comment! -
Money dey buy happiness oo
Not let anybody deceive you ooMoney dey buy happiness oo Not let anybody deceive you oo đđ0 Reacties 0 aandelen 633 Views 0 voorbeeld1
-
0 Reacties 0 aandelen 436 Views 10 0 voorbeeld1
-
I left home to feed home as I commot dem cook jollof rice chopI left home to feed home as I commot dem cook jollof rice chop đđ0 Reacties 0 aandelen 501 Views 0 voorbeeld
3
-
Got yaGot ya đđđ¤Ē0 Reacties 0 aandelen 507 Views 28 0 voorbeeld
2
-
Smoker wey I wan advice don dash me 10k
More fire to your lungs bossSmoker wey I wan advice don dash me 10k More fire to your lungs đĢ boss đĒđĒđ8 Reacties 0 aandelen 548 Views 0 voorbeeld
7
-
4 Reacties 0 aandelen 499 Views 49 0 voorbeeld
6
-
Them fit dey use you guide make you think say you be main chick ooThem fit dey use you guide make you think say you be main chick oo đđ0 Reacties 0 aandelen 566 Views 0 voorbeeld
3
-
My boyfriend go leave me keh , you think say na 10k juju I use tie amMy boyfriend go leave me keh đ, you think say na 10k juju I use tie am đ0 Reacties 0 aandelen 571 Views 0 voorbeeld
4
-
Any argument wey go make me speak fluent English I no want am today AbegAny argument wey go make me speak fluent English I no want am today Abeg đđ0 Reacties 0 aandelen 631 Views 0 voorbeeld
4
-
You dey turn phone camera to impress me
Bruuuh I can't even differentiate a 12 promax from 15 promax unless you tell me
DodoyoYou dey turn phone camera to impress me đ Bruuuh I can't even differentiate a 12 promax from 15 promax unless you tell me đ Dodoyo đđđ0 Reacties 0 aandelen 513 Views 0 voorbeeld
3
-
E get the kain yansh wey you go carry as a woman, you no go fit find true love,AjehE get the kain yansh wey you go carry as a woman, you no go fit find true love,Ajeh đđ4 Reacties 0 aandelen 606 Views 0 voorbeeld
5
Meer blogs
Sponsor