-
Ροή Δημοσιεύσεων
- ΑΝΑΚΆΛΥΨΕ
-
Σελίδες
-
Ομάδες
-
Events
-
Blogs
-
Marketplace
-
Forum
You only live once
-
22 Δημοσιεύσεις
-
2 τις φωτογραφίες μου
-
3 Videos
-
ζει στην Lagos State
-
Από Imo state
-
Female
-
ακολουθείται από 2 μέλη
Πρόσφατες ενημερώσεις
-
As if breaking up with me wasn't enough, you still get mind carry all my styles go teach your new babeAs if breaking up with me wasn't enough, you still get mind carry all my styles go teach your new babe 😭😭😂0 Σχόλια 0 Μοιράστηκε 497 Views 0 Προεπισκόπηση1
Παρακαλούμε συνδέσου στην Κοινότητά μας για να δηλώσεις τι σου αρέσει, να σχολιάσεις και να μοιραστείς με τους φίλους σου! -
Money dey buy happiness oo
Not let anybody deceive you ooMoney dey buy happiness oo Not let anybody deceive you oo 😂😒0 Σχόλια 0 Μοιράστηκε 692 Views 0 Προεπισκόπηση1
-
0 Σχόλια 0 Μοιράστηκε 519 Views 10 0 Προεπισκόπηση1
-
I left home to feed home as I commot dem cook jollof rice chopI left home to feed home as I commot dem cook jollof rice chop 😭😂0 Σχόλια 0 Μοιράστηκε 610 Views 0 Προεπισκόπηση
3
-
Got yaGot ya 😂😝🤪0 Σχόλια 0 Μοιράστηκε 577 Views 28 0 Προεπισκόπηση
2
-
Smoker wey I wan advice don dash me 10k
More fire to your lungs bossSmoker wey I wan advice don dash me 10k More fire to your lungs 🫁 boss 💪💪😂8 Σχόλια 0 Μοιράστηκε 611 Views 0 Προεπισκόπηση
7
-
4 Σχόλια 0 Μοιράστηκε 563 Views 49 0 Προεπισκόπηση
6
-
Them fit dey use you guide make you think say you be main chick ooThem fit dey use you guide make you think say you be main chick oo 😭😭0 Σχόλια 0 Μοιράστηκε 628 Views 0 Προεπισκόπηση
3
-
My boyfriend go leave me keh , you think say na 10k juju I use tie amMy boyfriend go leave me keh 😂, you think say na 10k juju I use tie am 😂0 Σχόλια 0 Μοιράστηκε 656 Views 0 Προεπισκόπηση
4
-
Any argument wey go make me speak fluent English I no want am today AbegAny argument wey go make me speak fluent English I no want am today Abeg 😒😂0 Σχόλια 0 Μοιράστηκε 710 Views 0 Προεπισκόπηση
4
-
You dey turn phone camera to impress me
Bruuuh I can't even differentiate a 12 promax from 15 promax unless you tell me
DodoyoYou dey turn phone camera to impress me 😒 Bruuuh I can't even differentiate a 12 promax from 15 promax unless you tell me 😁 Dodoyo 😂😂😒0 Σχόλια 0 Μοιράστηκε 599 Views 0 Προεπισκόπηση
3
-
E get the kain yansh wey you go carry as a woman, you no go fit find true love,AjehE get the kain yansh wey you go carry as a woman, you no go fit find true love,Ajeh 😂😁4 Σχόλια 0 Μοιράστηκε 682 Views 0 Προεπισκόπηση
5
και άλλες ιστορίες
Προωθημένο