-
Noticias Feed
- EXPLORE
-
Páginas
-
Grupos
-
Eventos
-
Blogs
-
Marketplace
-
Foros
You only live once
-
22 Entradas
-
2 Fotos
-
3 Videos
-
Vive en Lagos State
-
De Imo state
-
Female
-
seguida por 2 people
Actualizaciones Recientes
-
As if breaking up with me wasn't enough, you still get mind carry all my styles go teach your new babeAs if breaking up with me wasn't enough, you still get mind carry all my styles go teach your new babe 😭😭😂0 Commentarios 0 Acciones 410 Views 0 Vista previa1
Please log in to like, share and comment! -
Money dey buy happiness oo
Not let anybody deceive you ooMoney dey buy happiness oo Not let anybody deceive you oo 😂😒0 Commentarios 0 Acciones 633 Views 0 Vista previa1
-
0 Commentarios 0 Acciones 436 Views 10 0 Vista previa1
-
I left home to feed home as I commot dem cook jollof rice chopI left home to feed home as I commot dem cook jollof rice chop 😭😂0 Commentarios 0 Acciones 501 Views 0 Vista previa
3
-
Got yaGot ya 😂😝🤪0 Commentarios 0 Acciones 507 Views 28 0 Vista previa
2
-
Smoker wey I wan advice don dash me 10k
More fire to your lungs bossSmoker wey I wan advice don dash me 10k More fire to your lungs 🫁 boss 💪💪😂8 Commentarios 0 Acciones 548 Views 0 Vista previa
7
-
4 Commentarios 0 Acciones 499 Views 49 0 Vista previa
6
-
Them fit dey use you guide make you think say you be main chick ooThem fit dey use you guide make you think say you be main chick oo 😭😭0 Commentarios 0 Acciones 566 Views 0 Vista previa
3
-
My boyfriend go leave me keh , you think say na 10k juju I use tie amMy boyfriend go leave me keh 😂, you think say na 10k juju I use tie am 😂0 Commentarios 0 Acciones 571 Views 0 Vista previa
4
-
Any argument wey go make me speak fluent English I no want am today AbegAny argument wey go make me speak fluent English I no want am today Abeg 😒😂0 Commentarios 0 Acciones 631 Views 0 Vista previa
4
-
You dey turn phone camera to impress me
Bruuuh I can't even differentiate a 12 promax from 15 promax unless you tell me
DodoyoYou dey turn phone camera to impress me 😒 Bruuuh I can't even differentiate a 12 promax from 15 promax unless you tell me 😁 Dodoyo 😂😂😒0 Commentarios 0 Acciones 513 Views 0 Vista previa
3
-
E get the kain yansh wey you go carry as a woman, you no go fit find true love,AjehE get the kain yansh wey you go carry as a woman, you no go fit find true love,Ajeh 😂😁4 Commentarios 0 Acciones 606 Views 0 Vista previa
5
Quizás te interese…
Patrocinados