You only live once
-
22 Записей
-
2 Фото
-
3 Видео
-
Проживает в Lagos State
-
Из Imo state
-
Female
-
Читают 2 человек
Недавние обновления
-
As if breaking up with me wasn't enough, you still get mind carry all my styles go teach your new babeAs if breaking up with me wasn't enough, you still get mind carry all my styles go teach your new babe 😭😭😂0 Комментарии 0 Поделились 391 Просмотры 0 предпросмотр1
Войдите, чтобы отмечать, делиться и комментировать! -
Money dey buy happiness oo
Not let anybody deceive you ooMoney dey buy happiness oo Not let anybody deceive you oo 😂😒0 Комментарии 0 Поделились 612 Просмотры 0 предпросмотр1
-
0 Комментарии 0 Поделились 414 Просмотры 10 0 предпросмотр1
-
I left home to feed home as I commot dem cook jollof rice chopI left home to feed home as I commot dem cook jollof rice chop 😭😂0 Комментарии 0 Поделились 482 Просмотры 0 предпросмотр
3
-
Got yaGot ya 😂😝🤪0 Комментарии 0 Поделились 488 Просмотры 28 0 предпросмотр
2
-
Smoker wey I wan advice don dash me 10k
More fire to your lungs bossSmoker wey I wan advice don dash me 10k More fire to your lungs 🫁 boss 💪💪😂8 Комментарии 0 Поделились 526 Просмотры 0 предпросмотр
7
-
4 Комментарии 0 Поделились 477 Просмотры 49 0 предпросмотр
6
-
Them fit dey use you guide make you think say you be main chick ooThem fit dey use you guide make you think say you be main chick oo 😭😭0 Комментарии 0 Поделились 546 Просмотры 0 предпросмотр
3
-
My boyfriend go leave me keh , you think say na 10k juju I use tie amMy boyfriend go leave me keh 😂, you think say na 10k juju I use tie am 😂0 Комментарии 0 Поделились 554 Просмотры 0 предпросмотр
4
-
Any argument wey go make me speak fluent English I no want am today AbegAny argument wey go make me speak fluent English I no want am today Abeg 😒😂0 Комментарии 0 Поделились 614 Просмотры 0 предпросмотр
4
-
You dey turn phone camera to impress me
Bruuuh I can't even differentiate a 12 promax from 15 promax unless you tell me
DodoyoYou dey turn phone camera to impress me 😒 Bruuuh I can't even differentiate a 12 promax from 15 promax unless you tell me 😁 Dodoyo 😂😂😒0 Комментарии 0 Поделились 497 Просмотры 0 предпросмотр
3
-
E get the kain yansh wey you go carry as a woman, you no go fit find true love,AjehE get the kain yansh wey you go carry as a woman, you no go fit find true love,Ajeh 😂😁4 Комментарии 0 Поделились 586 Просмотры 0 предпросмотр
5
Больше
Спонсоры