You only live once
Mises à jour récentes
-
Them fit dey use you guide make you think say you be main chick oo đđThem fit dey use you guide make you think say you be main chick oo đđConnectez-vous pour aimer, partager et commenter!
-
My boyfriend go leave me keh đ, you think say na 10k juju I use tie am đMy boyfriend go leave me keh đ, you think say na 10k juju I use tie am đ
-
Any argument wey go make me speak fluent English I no want am today Abeg đđAny argument wey go make me speak fluent English I no want am today Abeg đđ
-
You dey turn phone camera to impress me đ
Bruuuh I can't even differentiate a 12 promax from 15 promax unless you tell me đ
Dodoyo đđđYou dey turn phone camera to impress me đ Bruuuh I can't even differentiate a 12 promax from 15 promax unless you tell me đ Dodoyo đđđ -
E get the kain yansh wey you go carry as a woman, you no go fit find true love,Ajeh đđE get the kain yansh wey you go carry as a woman, you no go fit find true love,Ajeh đđ
-
Women don't know what indecent dressing is,till their housemaid wears it in front of their husband đđWomen don't know what indecent dressing is,till their housemaid wears it in front of their husband đđ
-
Once in a year try to dey knack somebody girlfriend đ€đOnce in a year try to dey knack somebody girlfriend đ€đ
-
A lot of pr**q out there but I chose yours baby đ„°đ€A lot of pr**q out there but I chose yours baby đ„°đ€
-
If to say I get yansh I for no dey suffer like this đđIf to say I get yansh I for no dey suffer like this đđ
-
As if breaking up with me wasn't enough
You still get mind carry all my styles go teach your new babe đđ©đAs if breaking up with me wasn't enough You still get mind carry all my styles go teach your new babe đđ©đ -
I look calm keh?
Lock door make I show you something đđI look calm keh? Lock door make I show you something đđ -
I go need amend am oo đđI go need amend am oo đđ
Plus de lecture