You only live once
-
22 Beiträge
-
2 Fotos
-
3 Videos
-
Lebt in Lagos State
-
Von Imo state
-
Female
-
anschliessend 2 people
Jüngste Beiträge
-
As if breaking up with me wasn't enough, you still get mind carry all my styles go teach your new babeAs if breaking up with me wasn't enough, you still get mind carry all my styles go teach your new babe 😭😭😂0 Kommentare 0 Anteile 497 Ansichten 0 Vorschau1
Please log in to like, share and comment! -
Money dey buy happiness oo
Not let anybody deceive you ooMoney dey buy happiness oo Not let anybody deceive you oo 😂😒0 Kommentare 0 Anteile 692 Ansichten 0 Vorschau1
-
0 Kommentare 0 Anteile 519 Ansichten 10 0 Vorschau1
-
I left home to feed home as I commot dem cook jollof rice chopI left home to feed home as I commot dem cook jollof rice chop 😭😂0 Kommentare 0 Anteile 610 Ansichten 0 Vorschau
3
-
Got yaGot ya 😂😝🤪0 Kommentare 0 Anteile 577 Ansichten 28 0 Vorschau
2
-
Smoker wey I wan advice don dash me 10k
More fire to your lungs bossSmoker wey I wan advice don dash me 10k More fire to your lungs 🫁 boss 💪💪😂8 Kommentare 0 Anteile 611 Ansichten 0 Vorschau
7
-
4 Kommentare 0 Anteile 563 Ansichten 49 0 Vorschau
6
-
Them fit dey use you guide make you think say you be main chick ooThem fit dey use you guide make you think say you be main chick oo 😭😭0 Kommentare 0 Anteile 628 Ansichten 0 Vorschau
3
-
My boyfriend go leave me keh , you think say na 10k juju I use tie amMy boyfriend go leave me keh 😂, you think say na 10k juju I use tie am 😂0 Kommentare 0 Anteile 656 Ansichten 0 Vorschau
4
-
Any argument wey go make me speak fluent English I no want am today AbegAny argument wey go make me speak fluent English I no want am today Abeg 😒😂0 Kommentare 0 Anteile 710 Ansichten 0 Vorschau
4
-
You dey turn phone camera to impress me
Bruuuh I can't even differentiate a 12 promax from 15 promax unless you tell me
DodoyoYou dey turn phone camera to impress me 😒 Bruuuh I can't even differentiate a 12 promax from 15 promax unless you tell me 😁 Dodoyo 😂😂😒0 Kommentare 0 Anteile 599 Ansichten 0 Vorschau
3
-
E get the kain yansh wey you go carry as a woman, you no go fit find true love,AjehE get the kain yansh wey you go carry as a woman, you no go fit find true love,Ajeh 😂😁4 Kommentare 0 Anteile 682 Ansichten 0 Vorschau
5
Mehr Artikel
Gesponsert