You only live once
-
22 المنشورات
-
2 الصور
-
3 الفيديوهات
-
يعيش في Lagos State
-
من Imo state
-
Female
-
متابَع بواسطة 2 أشخاص
التحديثات الأخيرة
-
As if breaking up with me wasn't enough, you still get mind carry all my styles go teach your new babeAs if breaking up with me wasn't enough, you still get mind carry all my styles go teach your new babe 😭😭😂0 التعليقات 0 المشاركات 497 مشاهدة 0 معاينة1
الرجاء تسجيل الدخول , للأعجاب والمشاركة والتعليق على هذا! -
Money dey buy happiness oo
Not let anybody deceive you ooMoney dey buy happiness oo Not let anybody deceive you oo 😂😒0 التعليقات 0 المشاركات 692 مشاهدة 0 معاينة1
-
0 التعليقات 0 المشاركات 519 مشاهدة 10 0 معاينة1
-
I left home to feed home as I commot dem cook jollof rice chopI left home to feed home as I commot dem cook jollof rice chop 😭😂0 التعليقات 0 المشاركات 610 مشاهدة 0 معاينة
3
-
Got yaGot ya 😂😝🤪0 التعليقات 0 المشاركات 577 مشاهدة 28 0 معاينة
2
-
Smoker wey I wan advice don dash me 10k
More fire to your lungs bossSmoker wey I wan advice don dash me 10k More fire to your lungs 🫁 boss 💪💪😂8 التعليقات 0 المشاركات 611 مشاهدة 0 معاينة
7
-
4 التعليقات 0 المشاركات 563 مشاهدة 49 0 معاينة
6
-
Them fit dey use you guide make you think say you be main chick ooThem fit dey use you guide make you think say you be main chick oo 😭😭0 التعليقات 0 المشاركات 628 مشاهدة 0 معاينة
3
-
My boyfriend go leave me keh , you think say na 10k juju I use tie amMy boyfriend go leave me keh 😂, you think say na 10k juju I use tie am 😂0 التعليقات 0 المشاركات 656 مشاهدة 0 معاينة
4
-
Any argument wey go make me speak fluent English I no want am today AbegAny argument wey go make me speak fluent English I no want am today Abeg 😒😂0 التعليقات 0 المشاركات 710 مشاهدة 0 معاينة
4
-
You dey turn phone camera to impress me
Bruuuh I can't even differentiate a 12 promax from 15 promax unless you tell me
DodoyoYou dey turn phone camera to impress me 😒 Bruuuh I can't even differentiate a 12 promax from 15 promax unless you tell me 😁 Dodoyo 😂😂😒0 التعليقات 0 المشاركات 599 مشاهدة 0 معاينة
3
-
E get the kain yansh wey you go carry as a woman, you no go fit find true love,AjehE get the kain yansh wey you go carry as a woman, you no go fit find true love,Ajeh 😂😁4 التعليقات 0 المشاركات 682 مشاهدة 0 معاينة
5
المزيد من المنشورات
إعلان مُمول