You only live once
-
22 Postari
-
2 Fotografii
-
3 Video
-
Traieste in Lagos State
-
Din Imo state
-
Female
-
Urmarit de 2 people
Recent Actualizat
-
As if breaking up with me wasn't enough, you still get mind carry all my styles go teach your new babeAs if breaking up with me wasn't enough, you still get mind carry all my styles go teach your new babe 😭😭😂0 Commentarii 0 Distribuiri 391 Views 0 previzualizare1
Vă rugăm să vă autentificați pentru a vă dori, partaja și comenta! -
Money dey buy happiness oo
Not let anybody deceive you ooMoney dey buy happiness oo Not let anybody deceive you oo 😂😒0 Commentarii 0 Distribuiri 612 Views 0 previzualizare1
-
0 Commentarii 0 Distribuiri 414 Views 10 0 previzualizare1
-
I left home to feed home as I commot dem cook jollof rice chopI left home to feed home as I commot dem cook jollof rice chop 😭😂0 Commentarii 0 Distribuiri 482 Views 0 previzualizare
3
-
Got yaGot ya 😂😝🤪0 Commentarii 0 Distribuiri 488 Views 28 0 previzualizare
2
-
Smoker wey I wan advice don dash me 10k
More fire to your lungs bossSmoker wey I wan advice don dash me 10k More fire to your lungs 🫁 boss 💪💪😂8 Commentarii 0 Distribuiri 526 Views 0 previzualizare
7
-
4 Commentarii 0 Distribuiri 477 Views 49 0 previzualizare
6
-
Them fit dey use you guide make you think say you be main chick ooThem fit dey use you guide make you think say you be main chick oo 😭😭0 Commentarii 0 Distribuiri 546 Views 0 previzualizare
3
-
My boyfriend go leave me keh , you think say na 10k juju I use tie amMy boyfriend go leave me keh 😂, you think say na 10k juju I use tie am 😂0 Commentarii 0 Distribuiri 554 Views 0 previzualizare
4
-
Any argument wey go make me speak fluent English I no want am today AbegAny argument wey go make me speak fluent English I no want am today Abeg 😒😂0 Commentarii 0 Distribuiri 614 Views 0 previzualizare
4
-
You dey turn phone camera to impress me
Bruuuh I can't even differentiate a 12 promax from 15 promax unless you tell me
DodoyoYou dey turn phone camera to impress me 😒 Bruuuh I can't even differentiate a 12 promax from 15 promax unless you tell me 😁 Dodoyo 😂😂😒0 Commentarii 0 Distribuiri 497 Views 0 previzualizare
3
-
E get the kain yansh wey you go carry as a woman, you no go fit find true love,AjehE get the kain yansh wey you go carry as a woman, you no go fit find true love,Ajeh 😂😁4 Commentarii 0 Distribuiri 586 Views 0 previzualizare
5
Mai multe povesti
Sponsor