You only live once
-
22 Posts
-
2 Photos
-
3 Videos
-
Lives in Lagos State
-
From Imo state
-
Female
-
Followed by 2 people
Recent Updates
-
As if breaking up with me wasn't enough, you still get mind carry all my styles go teach your new babeAs if breaking up with me wasn't enough, you still get mind carry all my styles go teach your new babe 😭😭😂0 Comments 0 Shares 410 Views 0 Reviews1
Please log in to like, share and comment! -
Money dey buy happiness oo
Not let anybody deceive you ooMoney dey buy happiness oo Not let anybody deceive you oo 😂😒0 Comments 0 Shares 633 Views 0 Reviews1
-
0 Comments 0 Shares 436 Views 10 0 Reviews1
-
I left home to feed home as I commot dem cook jollof rice chopI left home to feed home as I commot dem cook jollof rice chop 😭😂0 Comments 0 Shares 501 Views 0 Reviews
3
-
Got yaGot ya 😂😝🤪0 Comments 0 Shares 507 Views 28 0 Reviews
2
-
Smoker wey I wan advice don dash me 10k
More fire to your lungs bossSmoker wey I wan advice don dash me 10k More fire to your lungs 🫁 boss 💪💪😂8 Comments 0 Shares 548 Views 0 Reviews
7
-
4 Comments 0 Shares 499 Views 49 0 Reviews
6
-
Them fit dey use you guide make you think say you be main chick ooThem fit dey use you guide make you think say you be main chick oo 😭😭0 Comments 0 Shares 566 Views 0 Reviews
3
-
My boyfriend go leave me keh , you think say na 10k juju I use tie amMy boyfriend go leave me keh 😂, you think say na 10k juju I use tie am 😂0 Comments 0 Shares 571 Views 0 Reviews
4
-
Any argument wey go make me speak fluent English I no want am today AbegAny argument wey go make me speak fluent English I no want am today Abeg 😒😂0 Comments 0 Shares 631 Views 0 Reviews
4
-
You dey turn phone camera to impress me
Bruuuh I can't even differentiate a 12 promax from 15 promax unless you tell me
DodoyoYou dey turn phone camera to impress me 😒 Bruuuh I can't even differentiate a 12 promax from 15 promax unless you tell me 😁 Dodoyo 😂😂😒0 Comments 0 Shares 513 Views 0 Reviews
3
-
E get the kain yansh wey you go carry as a woman, you no go fit find true love,AjehE get the kain yansh wey you go carry as a woman, you no go fit find true love,Ajeh 😂😁4 Comments 0 Shares 606 Views 0 Reviews
5
More Stories
Sponsored